This artist work no easy jare. 2016 I'm retiring my artist side jor. ??#OneLagosFiesta for now sha.
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Mavin Boss and Producer Don Jazzy says he will be retiring from singing and performing in 2016 and concentrate on what we know him for, as a producer. He took to twitter to announce, seems he was joking but its Don Jazzy and he can do whatever he wants. Read more tweets below…
Yels. Make I rest my frog voice ?? https://t.co/mTu5SoAFht
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Wait o but what of the songs wey I don do wey dem never release? E.g davido own ?
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015
Na to shoot video dey tire me pass sef. These children just turn me to actor finish. Dem no know say baba don old
— DON JAZZY (@DONJAZZY) December 27, 2015